Alibaba Akpobome
Alibaba Akpobome
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Alibaba |
| Wen dem bon am | 24 June 1965 |
| Pesin wey e mari | Mary Akpobome |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | actor |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts |
| Wie e go skul | Ambrose Alli University |
| Academic degree | Bachelor of Arts |
| Wen e stat wok | 1991 |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Awod wey e kolet | City People Entertainment Awards |
| Personal pronoun | L485 |
Atunyota Alleluya Akpobome, wey plenti pipu sabi as Ali Baba, na Naija komedian, masta of cerimonis an aktor.
How e tek stat life
chenj-amEdukashon
chenj-amE go Command Sekondri Skul, Ipaja, Legos Stet, an Ibru College Agbarha-Otor, Delta State. E go Bendel State University (nau Ambrose Alli University), Ekpoma an finish wit digre in Riligious Stodis & Philosophy.
Wok
chenj-amAfta e finish digre in 1990, e kom Legos bak, to stat Komedi wok wey e sabi fom Universiti. Na lor e plan to du bifor but e ci sey if e dey mek pipu laff e go mek am pas mek e dey hep pipu du kase.
Awods
chenj-am| Year | Awards | Categories |
|---|---|---|
| 2001 | Laughter Awards – Baziks Theatre Abuja | Outstanding Performance |
| 2002 | Laughter Incorporated | Immense contribution to the comedy Industry |
| 2003 | Delta State University | Achievers Merit Award |
| 2004 | Pendulum Awards LASU National Association of Physics Student | Icon of Comedy |
| 2004 | 1st Nigeria Entertainment Awards | Icon of Comedy |
| 2005 | National Comedy Award | Comedy Enterprise |
| 2006 | Eric's Entertainment Inc | Recognition of his solid support to young entrepreneurs |
| 2006 | Lagos State University | Award of Excellence |
| 2006 | City People Entertainment | Invaluable contribution to the Entertainment Industry |
| 2007 | RCCG | Enablers Merit Award |
| 2008 | The News | For turning stand up comedy into a viable business |
| 2008 | Diamond Award for Comedy | For helping the growth & development of the Comedy Industry in Nigeria |
| 2009 | City People Entertainment | Invaluable contribution to the Entertainment Industry |
| 2009 | National Daily Award | Comedian of the decade |
| 2010 | Comedy for Change | In commemoration of his 20 years on stage |